Saitama
Ehh
Ah, eh, ah, ehh
Eh, ah, ahh
Eh, ah, ehh
Ahh
Ehh
Ah, eh, ah, ehh
Eh, ah, ahh
Eh, ah, ehh
Ahh
As I dey waka like person wey don loose track, You know me I no too fast (I no too fast ohh)
You see the matter don turn personal, All the nonsense I no need am (Ohh I no need am ohh)
Hold you down, Ohh hold you down (down)
Anytime I need am
You dey form Saitama
Yes I cry many times (times)
You get am give me chance
But you dey form manpower (Eh, ah, eh)
With all your pounds and dollars (Eh, ah, ah)
You no need another (Eh, ah, eh)
Biggie boy Saitama (Ah)
But you dey form manpower (Eh, ah, eh)
With all your pounds and dollars (Eh, ah, ah)
You no need another (Eh, ah, eh)
Biggie boy Saitama (Ah)
But you don't know (Eh, ah, eh)
I need am (Eh, ah, ah)
On a low (Eh, ah, eh)
I need am (give me love, ah)
But you don't know (Eh, ah, eh)
Give me love (Eh, ah, ah)
On a low (Eh, ah, eh)
I need am (Ah)
As I dey waka like person nut don loose, Burned my bridges I no need am
You see the matter wey turn personal, All the nonsense I fit need am
Heavenly knows, I no fit do without my amigos, (Without my amigos)
If I know road, I for no go do wetin I no know, (Wetin me I no know)

As I dey waka, I dey waka, I dey lost (Eh, ah, eh)
Give me chance and I go thank the Lord (Eh, ah, ah)
I swear the matter don tire me bros (Eh, ah, eh)
Give me chance and I go praise the Lord (Ah)
As I dey waka, I dey waka dey loss (Eh, ah, eh)
Give me chance and I go thank the Lord (Eh, ah, ah)
As the matter don tire me bros (Eh, ah, eh)

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.