Puff & Pass

Junkies
Oluwa Zizzle gan gan
Hmm giving dem oya puff & pass
Hannn Hannn Haann Hannn!

No matter wetin dey
E go get something
Wey you don big pass
If you dey smoke
Oya puff and pass
Hello my pal
Hello my pal
Give me canadian loud (Omo oma plenty)
This night ibebe ma plenty
Ibadi ma plenty
Hannn Hannn Hannnnnn
Too much money (han han)
Too much money
Plenty raba deeey heeey
Too much money (han han)
Too much money (Too much money)

Hannn
I am in the mood
Are you feeling it
Are you feeling it
Haann hann ahh
I am in the mood
Are you feeling it
Are you feeling it
Haann hann ahh

I'm always in the mood
27 Azul
Bro!
No be me sing zazzu
I am feeling your body (Feeling your body)
I am feeling your body (Feeling your body)
I am feeling your body (Feeling your body)
I am feeling your
Body hey hey
Wahala he don dey
Alomo dey jedi dey
Hann han han
Palava he too dey
Fuel your tank make he no go fail
Let this fajii cure your pains
Hann han han

No matter wetin dey
He go get something
Wey you don big pass
If you dey smoke
Oya puff and pass
Hello my pal
Hello my pal
Give me canadian loud (Omo oma plenty)
This night ibebe ma plenty
Ibadi ma plenty
Hannn haaa ahhh
Too much money (han han)
Too much money Plenty raba deeey heeey
Too much money (han han)
Too much money (Too much money)

Junkie mix



Credits
Writer(s): Talubi Sikiru
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link