YE

Ye Ye Ye
Aiii
Badda man sinna man flex
Hmmm hmm hmmm
Omotena Pelu Yetunde
Who I go follow
Who go be my lover
Even me ati Yewande
Make we de dey
Make we de dey all over
Gbana dey Pelu shayo dey o
Make we high make we no dey sober
Make I just de dey my dey
Make I dey chop life everyday
Won no fe mumi off guard
Omo won le mumi off guard
I'm unruly nigga am bad
Call me fucking big dad
Me no need no fucking 6 packs
To hold your baby girl down
Cause she know I'm standard
Make I just dey roll up on my J
Make I just dey kill this tunes like am Don baba J
Make I just de dey where money dey
Only girl wey I fit drag with you say na Mary Jane
Ama live life live life
Cause I know I no get 2 life
Get into my vibes feeling alright
All these nigga come dey wish they living my life
To the top mehn i survived
Many creepy niggas chatting all lies
I no fit to slogodo man I shine eye
See I know who dey real and who dey lie lie (lie lie)
Di di doh ti doh ti doh doh
De de ti doh ti de
Make i no ti no ti nor nor
Omotena Pelu Yetunde
Who I go follow
Who go be my lover
Even me ati Yewande
Make we de dey
Make we de dey all over
Gbana dey Pelu shayo dey o
Make we high make we no dey sober
Make I just de dey my dey
Make I dey chop life everyday



Credits
Writer(s): Shittu Olorunfemi Solomon
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Other Album Tracks

  1. YE

All Album Tracks: YE >