Bae Bae

(Ob', Obah)
(Rock)

Wetin be your P tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your P tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then, I go give you backi tonight, yeah

Oh, bae-bae, I'm feeling good, bae-bae
Don't know if you feel it too, bae-bae
Shey make we dey move, bae-bae?
E choke on me o- for days
Inú mi dun, bae-bae
How you go say I no miss you, bae-bae?
Shey make we dey move, bae-bae?

Ah! Ọgọzini ma gọ
Ka maa lara wa, neighbours wọn maa gbọ
And I will use a rubber, no nylon
Then, I fly you back to Naija by dawn

Uh-uh, Ọgọchukwu, no
Me, I dey for you and Ọlọrun gbọ
Like I rip you commot for nylon
I don book appointment for Nicon

Wetin be your P tonight?
I dey Yankee tonight
Make I play with your P tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then, I go give you backi tonight, yeah

Oh, bae-bae, I'm feeling good, bae-bae
Don't know if you feel it too, bae-bae
Shey make we dey move, bae-bae
E choke on me o- for days
Inu mi dun, bae-bae
How you go say I no miss you, bae-bae?
Shey make we dey move, bae-bae?



Credits
Writer(s): Marcel Akunwata, Daniel Benson, Michael Adebayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link