Concussion - Remix
(Egar, Egar, fire, dance-yeah)
Ibile
O ti ri gan gan-gan
Astala astala (mmm)
Looku looku
I see the ukwu
Amakachukwu
O ti ri gan gan-gan
Bigi ukwu (bigi ukwu)
Wetin you do to
Ifeanyichukwu
E no fit talk talk-talk (talk-talk-talk)
E be like magic she use medicine (medicine), 'cause omo, the thing too soft
I'm liking this her chemistry eh (chemistry), she gimme concussion uhn uhn-uhn
Concussion, concussion, concussion ('ssion uh-uh-uh-uh)
Ahh, astala astala, je'omo
She give me concussion uhn, uhn-uhn

Science student, concussion
Science student, concussion
She gimme concussion uhn, uhn-uhn
Ah, baby girl, if you go fit come onboard (kilowi?)
Swear to Jehovah, you no go suffer (je'omo)
Tell that broke boy make he comport (make he comport oh)
Anything you want, name your offer
Baby girl, you too get ebun, on God (on God)
Make we no lose guide, na straight to the altar (altar)
Baby girl, why you do me like this? Why you do me like? (Why you do me like, shun-uh-uh-uhn)
Saare wa, clap fun mi (clap for me)
I'm feeling your body, e dey wonjure me (injure me)
I no be small pikin (small pikin)
I'm liking what I see, e dey wonjure me
How much to pay for attention? (Attention)
My salary and my pension fee (pension fee)
If you see what I see (what I saw), you want to wonjure me
Looku looku (looku looku)
I see the ukwu (ukwu)
Amakachukwu ('Chukwu)
O ti ri gan gan-gan
Bigi ukwu (bigi ukwu)
Wetin you do to (do to)
Ifeanyichukwu ('Chukwu)

I'm liking this her chemistry eh, she gimme concussion uhn uhn-uhn
Kuron'be
Science student nla l'omo yi seh (chemistry)
Concussion toh po-por, oun gbemide'be (oun gbemi)
O gb'orimi s'omu (eh), moni k'oma gbe si'le
E wo bi mo shen f'eyin bi omo daycare
K'oju mi, k'oju mi, k'oju mi ma ribi (ma ribi)
Loud mo ro pe mo gba l'owo Chichi (l'owo Chichi)
Oju mi ti shee baibai (baibai)
My eyes like
Looku looku
I see the ukwu
Amakachukwu
O ti ri gan gan-gan
Bigi ukwu

Concussion, concussion ('ssion uh-uh-uh-uh)

Credits
Writer(s): Ernest Ogaga Itiveh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.