I and I

Jahman

Brother man
Me I say
Me no gat no fears

All the way to Calvary
Gave it all, all for me
Brother man me I no worry
Cus jah mark e Dey on me

High level of hypocrisy
Many things my eyes don see
Me just wanna Dey happy
Found my peace, I no worry

I too sabi o
All of them Demma talk
Dem no like me o
On my way to the top
Dem wan drag me o
Anything wey you talk
Na you sabi o

For their body o
Drop the Galala, E sweet for their body o
When you speak is nonsense when no money o
Dah bwoy walk away with your baddie o

Why can't we just show more love
For i and i is one
Roll up just to stay happy
Me love all of me family

Why can't we all roll in peace
Heart pure just like when we was kids
Brother man learn to stay happy
My life depends on nobody

(God is one)
(God is one)

Only jah love for eternity
Fake 32 is all I see
No man fit to come bother me

(God is one)
(God is one)
(God is one)
Wagwan
(God is one)

Brother man me I say
Me nah gat no fears
With ya
With ya
With ya



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link