TECHNICIAN (feat. Blaqbonez & Lekaa Beats)
(Lekaa, Lekaa pon modium)
You dey catch am abi? (You dey catch am abi?)
Naso, naso, naso (naso, naso, naso, oh)
Blvcksheep forever, blvcksheep for life
Izgaaju till we kpeme, Antiworld Gangsters
GE records, you get me?
Odumodublvck
(Record me, record me)
Prraah, Native, yeah
Ayy (ah), ayy
(Lekaa beats, Lekaa beats)
Technician, my tester, look at how I control her
She dey find me, make I nk am, put her on my vibration (vibration)
Technician, my tester, look at how I permutate am oh ('Modu, I think you're a pimp oh)
She dey find me, make I nk am, put her on my vibration (can you put only sotee?)
So, I go give am all
If she no dey stu-bborn
Blackie, where you go? (Where?)
'Modu, why you go do me long jump?
Odogwu no dey lie oh
Baby, when I tell you "I am busy", com-port
Listen to my vibration
Shawty kpompi, put it to a complete stop
Hey
I been dey sing everyday for ghetto
All my mates, dem dey study for NECO
I get a girl wey dey hi my hello
She no dey sing but she get falsetto
Na the one wey I no fit let go, whoa (yeah)
She dey tell when I'm on ogogoro
Teezee, agbero go carry overload (yes)
Odumodu', na me be her coach (play)
Squander am, see my audacity choke (spend)
Omo, she mount inside my post
Nothing dey for me to scope (block)
Man marking, Makelele on a low
KDB, I'm crazy
Shoot from outer box, no safety
I flow so marvelous, no bendi
VVS, 60 ice on me, Makavelli
How many times did I run from?
How many times I ja, ja? (On your feet)
So many times that I dive in mm-mm (mm-mm)
Fuck up on high ginger-'ger
Only these keles wanna roll
Lekaa, shebi we go
Keles wanna
Shebi them go bring
Technician, my tester, look at how I control her (Mandingo)
She dey find me, make I knack am, put her on my vibration (omo, with your jombo)
Technician, my tester, look at how I permutate am oh (Blackie, dem say I dey pimp oh)
She dey find me, make I knack her, put her on my vibration
I-I-I go give am all

(Wibby)
I been dey sing everyday for ghetto
(Everyday for ghetto)
I get a girl wey dey hi my hello
(Hi my hello)

Credits
Writer(s): Babatope Olalekan Bello, Emeka George Akumefule, Ojogwu Gbugbemi Tochukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.