Time go tell

When you work
You go chop
When you sow
You go reap
When you no plan
You go fail
Student wey no read
E no go pass
Pikin wey no wan hear him mama
E go enter palava

Oh oh oh oh oh
Na time go tell
Oh oh oh oh oh
Na time go tell

Anything wey we go get
How e go be
Na time go tell
Nothing good comes easy
Do the right thing
Na time go tell
Time e no getti friendi o
Use your time well
Na time go tell
That seed wey you don sow o
Wey be like say e no wan grow
Na time go tell

When you talk too much
You fit lie join am
When you play too much
You go achieve Nothing
Man wey dey beat him woman
She go fly away
Woman wey no respect him husband
She fit dey replaced
Everyday na for thief
One day na for the owner of the house

Anything wey we go get
How e go be
Na time go tell
Nothing good comes easy
Do the right thing
Na time go tell
Time e no getti friendi o
Use your time well
Na time go tell
That seed wey you don sow o
Wey be like say e no wan grow
Na time go tell

Awele le le le le

Wosa
Wosa

Anything wey we go get
Nothing good comes easy



Credits
Writer(s): Blessing Okechukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link