I know

(Emeka)

I know how e be for me
I sabi where the shoe tight, only me know how e be for me
I know how e be for me eeeeee
I sabi where the shoe tight, only me know how e be for me
(I no dey see, I no dey breathe)

Many friends and well wishers now
I remember I was lonely back when me no get
Their phone been ring, but they busy my call
69 missed calls, and I sent you a mail
Even niggas wey me carry for my heart and my back
They been stab me, even you Brutus
But I stood up on my feet, through the sweat and tears
King Kong, black man, when I beat my chest
Enugu boy, knock the hustle daily till I make am o
You put eye for my matter thunder fire you o
Walking on this lonely road, o Lord I pray
When these bitches come for me, Chineke cover me cos

I know how e be for me (I know how e be for me)
I sabi where the shoe tight, only me know how e be for me
I know how e be for me eeeeee (I know how e be for me)
I sabi where the shoe tight, only me know how e be for me

If I no tell you, no, you no go know
I been on this road for long, ask Otito
We get high for the lows is deep, we smoke ígbó
Biko play me Odumodublvck, i like the flow
Many things my eye don see
Many things my ear don hear
Many people wish make I kpai, but I still dey here
I'm coming for the things that I want
I ain't taking the things that they hand
I don't care if it's raining or shining
I'm here for the things that I want
I don't give a fuck bout what they talking
I only do the math and I show my workings, I won't stop cos

I know how e be for me
(I no dey see, I no dey breathe)
I sabi where the shoe tight, only me know how e be for me
I know how e be for me eeeeee
I sabi where the shoe tight, only me know how e be for me

Yeah, F.Code
We out here on the block man
Golazo records baby
F.Code!



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link