Ciga

Lyrical CEF yeah yeah

Inna my den
Chilling with my men
Tryna sustain
This live we living
We go pay the price
The score go be ten over ten
No fear all hope
Man no fit over broke
No take overdose
Many don go
I dey try live slow slow

Cause all man sit down
As I dey blow my ciga
As I dey hope for better
As I dey growl like tiger
As enemies see me na
Dem go dey shoot like ruger
But nobody pull me down

As I Dey blow my ciga

This life driving insane
This ride going astray
Oluwa control it
Jah come down and help boy
Dadi to make it
Things wey dey make me shout ewo
Fast life I want to let it go
Things wey dey make me loco
Roll up and make the smoke dey go

When things worse e dey worse
Fake love don't know who to trust
My favorite girl got fucked
My favorite boy got dropped
Stories dey make me shout ewo
Fast life I want to let it go
Thing wey dey make me loco
Roll up and follow the smoke dey go

Cause all man sit down
As I dey blow my ciga
As I dey hope for better
As I dey growl like tiger
As enemies see me na
Dem go dey shoot like ruger
But nobody pull me down

As I dey blow my ciga

Oluwa drive it ooo
I no wan dey for go slow
Life na credit oo
Me I no wan owe loan
I no wan buy motor
I wan dey for the rolls rolls rolls rolls
For me and my guys make we dey race
dey go



Credits
Writer(s): Enyie Favour Chidi, Favour Chidi Enyie
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link