Time (feat. KennyBlaze)

If E don sup for me don't ask how
Cux your papa no blind you see say u dey try
No holiday Omo oro ti hustle pa
With evidence you go still dey explain
Aye buru gan see wetting see wetting man dey face
No competition money I Dey chase
Mama call me she say very soon wonma gbomi
But he be like he don tey
This life don dey change
Many people don dey craze
Many people don dey craze
Very big bag is the prayer
Ki gbewa bami gbewa
Asiko tito holy father gbawa omo olorun lawa
Kinle tete ji moti ton alarm
by force wonma mowa
Asiko tito holy father gbawa omo olorun lawa

At a point mofele shepe fun enibiii mi
Why te fibimi saye nigbatemo pe enitoju mi
But when I dey grow I no the role of a parent love
Life be like school he go better make you further more

You dey do your best but shorii awon kan woniii lucky
Ojo timo de maga ojo yen loshaani blocking
Friend turn to foes but the reals na dem dey sub me
All my pain I dey absorb am cuz he Dey shock me

Shoti wey aseje riii kii Aditya gbewA bi fedex
If you see your nighas account balance oni fe rest
your driving is careless
Tobamo oye ton ta part motto onife dent
You fit shoot your shot like Weytin happen for Lekki masaca
Ore ofe jusu oluwa wa wasuu fun won jaree mascara

Kinle tete ji moti ton alarm
by force wonma mowa
Asiko tito holy father gbawa Omo olorun lawa



Credits
Writer(s): Lawal Blessing
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link