Blessings - Deluxe

Its team vre again
Me I no go rush man dem no go pause
We go dey do our thing non stop
No dey wait cause we don't flop
We no dey come to suffer
We no dey come to para
Live our lives till the day we hammer
Drive my benz & get me some honor

I dey pray i dey pray
Blessings come my way
Nane nyame show me a way
I dey pray i dey pray
Blessings come my way
Nane nyame show me a way

Me I dey pray day & night
Baba I dey wan see your light
Make the enemy no win the fight
Guide my way and change my life
Man for win and take this price
Make some money and jump on flights
Wish my brothers dey alright
Oluwa shine your light on us
Make your blessings dey available
Make we live good life chop belly full
We no watch no bad mind gbenabu
Gbe gbe gbenabuuuu

I dey pray i dey pray
Blessings come my way
Nane nyame show me a way
I dey pray i dey pray
Blessings come my way
Nane nyame show me a way

Nane nyame show me a way
Eno easy for where we dey stay
Everybody wan make e mugu pay
Cause nobody want to dey hung ajieee
Who way e sabi way e sabi
Make you no dey dull at all my pabby
Just do your thing & look nobody
Make we dey happy make we dey jolly
I do my own thing and i hope say you know
We going up high never going on a low
Let's stay solid let's make doh
It's team vre again and i hope say you know!

I dey pray i dey pray
Blessings come my way
Nane nyame show me a way
I dey pray i dey pray
Blessings come my way
Nane nyame show me a way



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link