Instagram

(M-M-Murderer)
Woah-whoa-whoa-e
Yeah-yeah, yea
(Woo)

Shawty, you make me emotional
Bursting my medulla
I been chatting on Instagram
I.G., tell me say you no know that
I follow you, but you no follow back
Shawty say, "You are turnover"

If you spin on me, I go turnover
Tell me say her name na Ọmọtọla
She tell me say she like it in a boulevard
Me, I tell her, "Shawty, shey you know the vibe?"
I go tell things wey you no never, ah

Only Jah blessings dey on this kid, ah-na
For this street, I no fit do dọdọyọ
Show it now, if you love someone
I no fit tell you many things, shey you know? Oh-no
Wire aza mi, make we dey nọnọ
Ọmọ, me, I dey like this, I dey-dey jọgọ
Mo ti jọgọ, to ba fẹ ma gbe mi trabaye, ṣo le gbe mi de'bẹ ẹ?
Ọmọ iya mi, ṣo le gbe mi de'bẹ? (De'bẹ ẹ)

(Oluwaloṣeyi)
Money make me emotional
Bursting my medulla
Chatting on Instagram
I.G., na you say, "We go see later"
I call you, but you no wan call me back, mama
I remember my class teacher
But right now, alhamdulillah

Hands in the air, let's party now
Bottles for the girls' wey sabi na
The looser pay
If you no get, them no go stay
When you go out, ko ranti ile
You see my vibe, call it trabaye
Ẹ pariwo o-ogo aye (ogo)

O-only Jah blessings dey on this kid, ah-na
For this street, I no fit do dọdọyọ
Show it now, if you love someone
I no fit tell you many things, shey you know? Oh-no
Wire aza mi, make we dey nọnọ
Ọmọ, me, I dey like this, I dey-dey jọgọ
Mo ti jọgọ, to ba fẹ ma gbe mi trabaye, ṣo le gbe mi de'bẹ ẹ?
Ọmọ iya mi, ṣo le gbe mi de'bẹ? (De'bẹ ẹ)

Ọmọ iya mi, ṣo le gbe mi de'bẹ-ẹ?
Ọmọ iya mi, ṣo le gbe mi de'bẹ? (Yea-yea, yea)
Ọmọ iya mi, ṣo le gbe mi de'bẹ ẹ? (Oh, no-no-no)
Ọmọ iya mi, ṣo le gbe mi de'bẹ ẹ?



Credits
Writer(s): Samuel Olubodun, Afolabi Loyesi Balogun, Moshood Olanrewaju Abdulmuiz
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link