Run My Race

Steady be Hustle on the road
And I be doing 10 toes
E Dey my body I dey go hard ooo
Make the money fit show
Ah!
Make I run my race
I no wan dey pompous
I just wan dey chill pull up inna drop top
Make I do my waka waka
Till I reach the top top eh!
Oil Dey my head no be talk talk

Eh!
Oya show me where the person dey
Wey say him wan dey run my race
Dem tell me I dey follow plenty kele
Shey no be them wey come my way

Why them kon dey talk my case
Lemmie let me flex In peace
Make anybody vex as dem like
Omoh till them Rest In Peace

(Omoh mk them Rest In Peace)
(I go still Dey blow my trees)
(I go still Dey catch my chills)
(Tell me who wan run my race ooo)
(Make dem no come my place)
(I just Dey catch my trips)
(Make dem no vexy Me E eee)

Omoh na destiny ways
Tell you anything that I want I go get
Steady I be working I be grinding no relenting
(I no fit relent ooo)
I tell my self deep down
No look back
No do gara gara stay focus
When the money steady coming
No Dey do pompous
Cause I gat many demons wey wan hold me down
Buh them no know I be the baddaman Here
Nonstop say my dreams I go chase
Wise men wey I get for my place
Say them tell me say
Make I no fear
Make I noo
Them tell me make I pad up
And then make u face my fears
See me now I dey face my frights Ahan
And I dey hustle I dey pattern up nice
Tomorrow fit no sure
Life na rolling dice

Oya show me where the person dey
Wey say him wan dey run my race
Dem tell me I dey follow plenty kele
Shey no be them wey come my way

Why them kon dey talk my case
Lemmie let me flex In peace
Make anybody vex as dem like
Omoh till them Rest In Peace

(Omoh mk them Rest In Peace)
(I go still Dey blow my trees)
(I go still Dey catch my chills)
(Tell me who wan run my race ooo)
(Make dem no come my place)
(I just Dey catch my trips)
(Make dem no vexy Me E eee)
(Make dem test in peace)



Credits
Writer(s): Qasim Iq Abubakar, Shittu Olorunfemi Solomon
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link