WhatsApp

(Kill Dem All)

Who be that guy wey dey text you?
I no dey check your WhatsApp
That's not my thing, baby
I no like talk wetin go vex you
Main reason I dey make you dey wet
I no wan lose you to another mugu

Eiya, sare wale
Ara mi ti wa l'ọna, eiya
You high me like monkey tail
You make my thing ejaculate
I no fit dey masturbate
Jẹ kin wọ le, ma ka tan le
You must give me accolade

Afụrụghim n'anya
I wan know your family
Promise nah Galilee
Ba mi for Nnagi
I go call Sunny Ade
Ebenenezer Obey
Only you fit hold me down

Who be that girl wey dey text you?
I don't like bullshit
I don't like nonsense
I don't like sharing
Oya, come wha' you say?
Asking me how did I get this way

Ṣeyi, sometimes, you're not the vibe
When you saw me
I know you saw me with my bros (with my bros)
Tell me say you get hoes
But I smell them with my nose (with my nose)
I no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes)
Are you gonna make me sweat or show me love instead?

Afụrụghim n'anya
I wan know your family
Promise na Galilee
Ba mi for Nnagi
I go call Sunny Ade
Ebenenezer Obey
Only you fit hold me down

(O wọle, ki n ma yọ)
(Kill Dem All)



Credits
Writer(s): Afolabi Oluwaloseyi, Emose Khamofu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link