Bread Winner

E no easy, omo I be bread winner o
Everybody is a born sinner o
No joy, I dey para o
Nobody give me paper o

I'm a bread winner o
Everybody is a born sinner
I dey para oo
Nobody give me paper o

Tell me say she like me o
When I hit her omo she no reply me
See the Baka bouncing
All my niggas
The hustle dey ginger me
Sheyb omo kan ni
Wey talk say I no reach there
Omo moti japa
Dey on my lane and I go reach there

Ni Jamaica Won wami
All my people love me o
Sheyb na God give me glory o
Sheyb na God get glory
If na zanga won gbo mi
All my people love me o
Sheyb na God give me glory o
Sheyb na God get glory o

If u don paste me that bank
You don paste that cc
Maye don dey online
Me I dey loading
Omo no time for the dulling
I be hustler from the morning oh
I enter night till tomorrow morning no go
I dey for my lappy dey bomb, dey blast
Make everywhere soft oh oh

Jamaica won gbo mi o
All my people love me o
Sheyb na God get glory o
Sheyb na God get
Ikorodu won wa mi o
Ni Naija won wa mi o
Everybody loves me o
Everybody loves Imole



Credits
Writer(s): Ns Imole
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link