Devil Wears White

Gaaga music
Ọya fún mí make I give you that
Blvck Sheep for life, Blvck Sheep forever, Izgaaju 'til we kpeme, Anti-Word Gangstars, G.E records, you get me?
Ẹjẹ Jesu ni mo wá be that
Oluwa stand firm for my back oh
Wi-Wi-Wi-Willis Giddem
Larry Gaaga

If you kill am wetin be your gain? (Native)
Why you dey give am pain?
Tie him family with your chain
You know say devil no dey shame
But, I no dey run, I no dey seke(lai lai)
I just dey do am my way
Olúwa ló ń gbé mí lékè(higher)
That's why I stand kanpe

Mind who you follow
If they no invite you make you no go o
As ọmọ ológo
I go advice make you lay low o
Even Devil sef dey wear white
Oh oh oh, oh oh oh, oh oh
Even Devil sef dey wear white
Oh ooh, oh oh oh, oh oh
Ẹjẹ Jésù lo tẹle mí wá
Olúwa stand firm for my back o
When dem plan for my back o
Na only God dey for my back o
Ẹjẹ Jésù ló tẹle mí wá
Olúwa stand firm for my back o
Say I no go lack o
Anointing oil I dey shack o
Even devil sef dey wear white(Larry Gaaga)

Sometimes e dey shine like light, eh eh(even devil sef dey wear white) hmm
At times e dey pull up like bride o(even devil sef dey wear white) I know
Na the ginger wey I carry put me on top of my opps(boss)
Gaaga, shey my kpomo no go ever soft? (never)
Hey, this game is not for learners
Brother use your upper
Cunny man been bury cunny man, ọmọ na minimal(waka)
Critical they fly him body via okada man(boy)
The boy wey hustle for him rubbas land for body bag(dead)
Yahweh dey my side I pin if they cock their gun
Odeshi no go fail o
Okirika cloth, apoche I rock
Even kposi wey dem duck my Nigga brother e too small(boyo)
Innocent Nigga this one no be Tuface Idibia
This bullet enter
The shooter cast on VAR(no be lie)
If dem no call I no follow
My compass na woto woto
My kala e no dey ever choke
Zagadat, The lamba kick like Jackie Chan
A power house, my career fly like Peter Pan

Mind who you follow
If they no invite you make you no go o
As ọmọ ológo
I go advice make you lay low o
Even devil sef dey wear white
Oh ooh oh, oh oh oh, oh oh
Even devil sef dey wear white
Oh ooh oh, oh oh, oh oh
Ẹjẹ Jésù ló tẹle mí wá
Oluwa stand firm for my back o
When dem plan for my back o
Na only God dey for my back o
Ẹjẹ Jésù lo tẹle mi wa
Oluwa stand firm for my back o
Say I no go lack o
Anointing oil I dey shack o
Even devil sef dey wear white(Larry Gaaga)

Sometimes e dey shine like light, eh eh
(Giddem, giddem, giddem)
At times e dey pull up like bride oh(Gaaga Muzik)
Ẹjẹ Jésù lo tẹle mí wá
Olúwa stand firm for my back oh
Anointing oil I dey shack oh
Even devil sef dey wear white



Credits
Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Larry Ndianefo, Shekwoyemi Daniel Williams, Tochukwu Ojogwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link