Ogechi

Da-da-da-da
Da-da-da-da (aah)

Plenty kele for my life na you I choose (you I choose)
I don dey wonder if everything na cruise
If I do you wrong, my baby boo, I'm sorry
You say I get many girls, that one na story

But na you dey my mind
I swear say na you dey my mind
I swear, I no dey lie
I dream about you all the time
'Cause girl, you blow my mind and I no fit deny
Hmm, girl, you do me bad yea-yea-yea

Ogechi, Ogechi ka nma
L'ẹnu my babe, oge nkem no okanwa
Olólùfẹ', I no go lie, I need your love Ifeoma
Gwam ife m ge'enye gi obim ima na imaka

Breathing in your love is all I do for the living
Hi, tempted to touch your foreign booty (ah-ah-ah)
Ifenkili mo-o, see the love I gat
Fit to full your love bag, ehh
Oh baby, this love is real oh (is real oh)
I give you ponmo, put am with fish oh
Turn am like uba, kpo ya ka abacha
Ye nya ife oga ta, baby, I know say you like am

Ima na imaka li, ima na imaka lili
Ada di ora mma
Turn around make I spray you all my dollar now
Para dey for my body, yah
Chop my groundnut oh
Make you born my pikin oh

Ogechi, Ogechi ka nma-a-a
L'ẹnu my babe, okanwa
Olólùfẹ', I no go lie, I need your love
I need your love, I need your love
I need your love eh (oh)

Ogechi, Ogechi ka nma
L'ẹnu my babe, oge nkem no okanwa
Olólùfẹ', I no go lie, I need your love Ifeoma
Gwam ife m ge'enye gi obim ima na imaka

Ogechi, Ogechi ka nma
L'ẹnu my babe, oge nkem no okanwa
Olólùfẹ', I no go lie, I need your love Ifeoma
Gwam ife m ge'enye gi obim ima na imaka

Ha-ha-ha-ha, pa-ra-ra-ra
Pa-pa-pa-pan, pa-pa-pa-pan
Pa-pa-pa-pan
(Easy oh)



Credits
Writer(s): Favour Agubosim Brown, Sopuru Precious Odunze, Ernest Favor Ekah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link