Up Up Way

Hello Ola fi
Tun fi orin dea kun dea si
Odun dada
Hmnnn nah na nahhhh
Ayyyy ayyyyy ah nahhh
Vi vi vi vibez Jnr nahh
Ayyy ayyy
Wanmatogbo

I no cap walahi
I'll go far when's time
I look up to Ghad
He gat me covered
Alele luyahhhhh
Matter long olofarrrr
Kato mor e don cast
Never snooze never lack
I'm destined for greatness
Lojo kan moma debe
Know who Dey for you
From who Dey with you
Cause dem be same here
Am here for the pay yeah
Not just here for the fameness
Ahhh I go Dey for you
Mo ma ja kung fu
Ki awon Ota mi ko lele

Loke loke
Jen ri owo loke
Gbemileke
Cause up up my way
Loke loke
Jen ri owo loke
Gbemileke
Cause up up my way

Back to the matter
He who laugh last laugh best omadara
Nigga's dem beef G's olagbara
G's for my side gan dem Dey para
Am on fire
The grace valid na your power
Sabi boi para aya won aja
Na today u see o de Mola
Dem Dey try stop me
Kile fe gan
Fi wan mo last card
Motun check up
Awa dawa
No competition
Inspiration na y me no give up
Na y me no give up
Na y me no give up
Naaa naaa me no give up

Loke loke
Jen ri owo loke
Gbemileke
Cause up up my way
Loke loke
Jen ri owo loke
Gbemileke
Cause up up my way
Loke loke
Jen ri owo loke
Gbemileke
Cause up up my way
Loke loke
Jen ri owo loke
Gbemileke
Cause up up my way



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link