Can't Kill Me

Echobem(Echobem)
Wowobem(Wowobem)
Lawa is active oh oh(Lawa is active)

No hate me,No envy
No kill me,No Envy
No hate me,No kill me
No kill me,No Envy
No hate me,No envy
No kill me,No Envy
No hate me,No kill me
No kill me,No Envy

Something I want to dey know say dem dey pray make I go down(Dem no fit,Dem no fit)
Person dey pray everyday make em see me dey go down(U no fit,u no fit)
Forgetting say I get power wey dey cover me now(So many power,power)
I no dey look anybody
If you cross my lane,I promise say I go throw,I go light up oh
Make people dey feel my shutdown oh(Feel am oh)
Me I no get time to fuck up oh
This people dey hate,dem dey envy oh
Me, I just want to dey do my thing,that same thing I sabi do
Me,I no get time to dey feel for this people wey dey jonse, jonse

No hate me,No envy
No kill me,No Envy
No hate me,No kill me
No kill me,No Envy
No hate me,No envy
No kill me,No Envy
No hate me,No kill me
No kill me,No Envy

Roll,roll your boat(Roll your boat)
Make you roll your boat oh(Roll your boat)
No forget say time e dey go,e dey rotate oh
No be only you go dey run am for the street oh
Anytime when I enter dem go like oh
They call me Solid ice
Say Make I run am on a lane oh
As Lawa presido
We no get time to dey call u
No time to check your time
Make we run am make we go
Cos we get the money

No hate me,No envy
No kill me,No Envy
No hate me,No kill me
No kill me,No Envy
No hate me,No envy
No kill me,No Envy
No hate me,No envy
No kill me,No Envy

No hate me,No envy
No kill me,No Envy
No hate me,No kill me
No kill me,No Envy
No hate me,No envy
No kill me,No Envy
No hate me,No kill me
No kill me,No Envy



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link