Check That Man
Obey
Soft obey
High again
Eii soft Obey
Obey
Soft obey
High again
Eii soft Obey
Kino wan soh
Kini gan gan
Waytin Dey xup
I've been working on me grind coz na who broke dey jogor
Fill my glass cup
With hot liquor
make I muzz
I do it for my people probably for the culture
I roll my cannabis
Jumbo not pepper line
I'm Addicted to lean
Coz body dey pepper me
I be their Nemesis
From their Genesis
Dem shut up when I preach
Na me Obey dey speak
You know Waytin God bless
no man fit to stop am
Kaki no be leader
They way i Dey wipe her post
She Dey call me David beckahm
Moyah teh teh tesumole
I tell devil back to sender
For bible dem no believe say David fit kill Goliath
But he run am he send am to grave
If you fuck with me your I swear your story fit be the same
Cana ti Junny rah lanoh ajeh oh gbemi Trabaye
Zero panic for this side penis wey fall go still rise again
I no dread oil dey my head
Na me hold pad tell me why cursor go commot for my head
Make ego sha dey wole dey make I fit pull up in a Benz
Why get 1 bitch? If you fit dey make like 3 or 4 dey wet
Eeehn Eeenhn ehnnn

Leave there
Who dey check that man
Who Dey who Dey who Dey check that man
Leave there
Tell dem make dem give am chance
Psu psu psu
This Cana too bad
Leave there
Who dey check man
Check that man who Dey check that man
Leave there
Tell dem make dem give am chance
This Cana too bad
No go tell me say eh
Miogba
Oluwa gbemi leke
Confirm
Cana ti gbemi trabaye eh
Ojah ojah ojah

Credits
Writer(s): Isaac Obey
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.