Ig

Ilu
Oh yea
We talk about
We talk about
We talk about
Shocker lose beat

I was passing thru the street of instagram
That was when I came across your page
I say make I dm you
say your beauty no be fake
And if I go marry you
how much me I go pay

I fly you all round alround the city
I know you like money me i like pussy
I be like Mario ibi ni ma ku si
Anybody wey on try we go cause war like Putin

I fly you all round alround the city
I know you like money me i like pussy
I be like Mario ibi ni ma ku si
Anybody wey on try we go cause war like Putin

So whine
Cool my mind

Baby say this
Why you say that
Why you do that
Gat me wonder
Girl you fine with no filter
omoge
Oh yea
Rest on my shoulder
Male mi sita
Cinderella baby me oo

Omoge shey you know you be the finer
You qualified already to quarter final
No worry baby you won against Rihana
And you drive me crazy
Oh oh baby
African lady
This your loving baby no be extraordinary
Are you from time travel
Read you like a novel
Baby bami soro
Tell me Wetin Dey happen

I was passing thru the street of instagram
That was when I came across your page
I say make I dm you
say your beauty no be fake
And if I go marry you
how much me I go pay

I fly you all round alround the city
I know you like money me i like pussy
I be like Mario ibi ni ma ku si
Anybody wey on try we go cause war like Putin

I fly you all round alround the city
I know you like money me i like pussy
I be like Mario ibi ni ma ku si
Anybody wey on try we go cause war like Putin

So whine
Cool my mind

Shocker lo se beat



Credits
Writer(s): Usman Shittu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link