OFENSALA
Oh oh oh oh ya ah ya
Do you remember now
Oh na
When bad man like me
No guide
Shebi na u dey tok am
Sey i no get level
Look at me right now
Everyday
I dey sweet like
Ofensala
Dem all want o
Put their own mouth
Inside my matter o
I no foh
As long as i get baba for back
All about the money
Ki lo kan mi
I'm all about the money
Kilo kan mi
Oro owo lo ba mi
Ki lo kan mi
I'm all about the money
Kilo kan mi
Oro owo lo ba mi
Ki lo kan mi
Many things you're talking
But you gat nothing on me
Sometimes I'm wondering
Eru ara mi n ba mi
Everyday we go dey pray
No case
Sunny day or rainy day
No space
Bad man i no fit seke
No way
O sha mo ko se gele
Do you remember now
Oh na
When bad man like me
No guide
Shebi na u dey tok am
Sey i no get level
Look at me right now
Everyday
I dey sweet like
Ofensala
Dem all want o
Put their own mouth
Inside my matter o
I no foh
As long as i get baba for back
All about the money
Ki lo kan mi
I'm all about the money
Kilo kan mi
Oro owo lo ba mi
Ki lo kan mi
I'm all about the money
Kilo kan mi
Oro owo lo ba mi
Ki lo kan mi
Do you remember now
Oh na
When bad man like me
No guide
Shebi na u dey tok am
Sey i no get level
Look at me right now
Everyday
I dey sweet like
Ofensala
Dem all want o
Put their own mouth
Inside my matter o
I no foh
As long as i get baba for back
All about the money
Ki lo kan mi
I'm all about the money
Kilo kan mi
Oro owo lo ba mi
Ki lo kan mi
I'm all about the money
Kilo kan mi
Oro owo lo ba mi
Ki lo kan mi
Many things you're talking
But you gat nothing on me
Sometimes I'm wondering
Eru ara mi n ba mi
Everyday we go dey pray
No case
Sunny day or rainy day
No space
Bad man i no fit seke
No way
O sha mo ko se gele
Do you remember now
Oh na
When bad man like me
No guide
Shebi na u dey tok am
Sey i no get level
Look at me right now
Everyday
I dey sweet like
Ofensala
Dem all want o
Put their own mouth
Inside my matter o
I no foh
As long as i get baba for back
All about the money
Ki lo kan mi
I'm all about the money
Kilo kan mi
Oro owo lo ba mi
Ki lo kan mi
I'm all about the money
Kilo kan mi
Oro owo lo ba mi
Ki lo kan mi
Credits
Writer(s): Adedayo Adegoke
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.