OLOSHO

It's Dana underground style

See the way move I no like to dey see the way you move ahn ahn

Shawty sey she no wear no underwear
I'm a shy guy I don't wanna see no pussy No pussy she say
I got the stamina omoge oh Fatima Fatima girl I know you're Gemini I no wan bark like k9
She say
Or make we do the 69

She say she wanna take her clothes off clothes off bcus she wan show me all her melanin
And I dey feel her melodies hmm

Omo na lie oh omo
Omoge fe doe mi oh omo
She wan whine mo omo
Omoge u be OLOSHO oh

She say she wanna take her clothes off clothes off bcus she wan show me all her melanin
And I dey feel her melodies hmm

Omo na lie oh omo
Omoge fe doe mi oh omo
She wan whine mo omo
Omoge u be OLOSHO oh

My darling told me inna the first day when I met her
I was at the center taking my paraga my shisha my ganja
She was an Alhaja and I was a pastor

Man she tell me say make me go sit down for one corner oh
She wan follow me talk alone me na get time to dey Jisoro oh Aje

Girl you wan turn me to Sinner
She wan dey play me like laker
Person wey say she be Alhaja
She wan dey do me Lucifer

Girl you wan turn me to Sinner
She wan dey play me like laker
Person wey say she be Alhaja
She wan dey do me Lucifer

She say she wanna take her clothes off clothes off bcus she wan show me all her melanin
And I dey feel her melodies hmm

Omo na lie oh omo
Omoge fe doe mi oh omo
She wan whine mo omo
Omoge u be olosho oh

She say she wanna take her clothes off clothes off bcus she wan show me all her melanin
And I dey feel her melodies hmm

Omo na lie oh omo
Omoge fe doe mi oh omo
She wan whine mo omo
Omoge u be OLOSHO oh

Kosegbe my Bebe Omoge kilode ogbede
No girl gan lead me no bitches gan lead me yeah
Kosegbe my Bebe Omoge kilode ogbede
Girl yuh put me on your lockdown
Gat me thinking i be runtown

She say she wanna take her clothes off clothes off bcus she wan show me all her melanin
And I dey feel her melodies hmm

Omo na lie oh omo
Omoge fe doe mi oh omo
She wan whine mo omo
Omoge u be olosho oh

It's Dana underground style Dus



Credits
Writer(s): Kennedy Otabor Otabor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link