Moreover (feat. INSANE CHIPS)

Hey make it sane chips
Put on your dancing shoes
Baby show me what you can do
Put on your dancing shoes
Baby show me what you can do

You're my type
Stuck with you for life
And I've decided
I want you by my side
Cause everything you do me
E be like say you cast incantation
But you comot my frustration
This kind joy me I no know

No send what them yan you outside oh
Moreover I'm in love
As long as I dey for your side oh
Moreover I'm in love
Make I be your maga make you chop my money
Moreover I'm in love
Moreover I'm in love
Moreover I'm in love

She like to maneuver
Moreover I'm in love with you
Plenty vex wey go full bad belle oh
Cause there's nothing compared to you
My baby
Ewo Chi mo
My Money
Harmony oh
You give me peace and harmony oh
There is something in your mini mini wana wana wey come dey put me for kasala
Be like I don lose my manners first time I see you e shock me like barb wire
Girl o don fall yakata
Come to my room make I chop your abacha
Girl you Dey make my head to dey catch fire
I must quench am down with pure water
Ókwa I n'aghota

No send what them yan you outside oh
Moreover I'm in love
As long as I dey for your side oh
Moreover I'm in love
Make I be your maga make you chop my money
Moreover I'm in love
Moreover I'm in love
Moreover I'm in love

More oh Moreover
Don't go come closer
Come hop in my Range Rover
Oh let me put you in the mood

Moreover I'm in love
I no mind if them insult
Na them get their mouth
Come make we clear all their doubt
Their doubt oh

You're my type
Stuck with you for life
And I've decided
I want you by my side
Cause everything you do me
E be like say you cast incantation
But you comot my frustration
This kind joy me I no know

No send what them yan you outside oh
Moreover I'm in love
As long as I dey for your side oh
Moreover I'm in love
Make I be your maga make you chop my money
Moreover I'm in love
Moreover I'm in love
Moreover I'm in love

Eh
Moreover
Moreover
More oh

Put on your dancing shoes
Baby show me what you can do
Put on your dancing shoes
Baby show me what you can do



Credits
Writer(s): Chibuike Chidera Oku, Udoka Chigozie Oku
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link