Hold A Man Down

She gat body wey go hold a man down
Shawty gat dat booty wey fi hold a man down
Hmm Likkle mama bend down
Make I rock yah body, make I carry ya home
Hmmm shawty surely endowed
Cus her body fit to make the men dey run mad
Hmmm Likkle mama bend down

Hmm gimme gimme
One twist one whine, come gimme gimme yeah
Likkle mama shake that booty booty
Make it clap, one dance I'm needy needy yeah
Girl no time me I'm ready ready yeah
Say me I'm ready ready yeah
Hmm Bounce along
Whine along
Grind along, baby let's gooo

Show the men some some werey mama
Show dem girlies too some werey mama
Ahh pon the dance girlie nor dey looseguard
And ur body bang, carry oil and gas ah
Girl is you that I'm wanting ah na na
Girl your body banging ah na na, only you just dey run things ah na na
Can I get a taste ur puna, you too you can get a taste of my bana
Girl you look so sexy ah na na
Come and kiss and caress me ah na na hmmm

She gat body wey go hold a man down
Shawty gat dat booty wey fi hold a man down
Hmm Likkle mama bend down
Make I rock yah body, make I carry ya home
Hmm shawty surely endowed
Cus her body fit to make the men dey run mad (mad oh)
Hmm Likkle mama bend down
Make I rock yah body, make I carry ya home

She gat body wey go hold a man down
Shawty gat dat booty wey fi hold a man down
Hmm Likkle mama bend down
Make I rock yah body, make I carry ya home
Hmm shawty surely endowed (oh)
Cus her body fit to make the men dey run mad (mad oh)
Hmm Likkle mama bend down
Make I rock yah body, make I carry ya home

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link