Four:Twenty!

Oloo olohun (waaaaaaaaaw)
Shey u Dey feel my vibe for your side
See I no lie You fit lap for my side I no mind
Shey u see pattern Them wan Airdrop me I no slack
Been through hell for this life for
this hustle Grind for the pah sase moju
One man mopol but I get goons Nobody gat u for this hustle
Ọshamo enu ora muscle Shower your blessings times two
Ahhh yay Masun I Dey look I no see Moya ji ma suunn
Oshamo enu ora muscle shower your blessings times two
Ahhh yay masun I Dey look I no see Moya ji ma suunn
Been so down very lately
Came I saw and I keep pushing
Ahhhh Moya gbe body Spirit and mi soul mi gbe body
Ahhhh yahhhhh
Ma lor fa ko si U Dey win Na ur time Never underrate me
I'm a super nova (super super super) Wey Dey busti medulla
Them be vibing dem be papping to my sound koda wa tun kalelluyah
Sexy macita Come to mambila
I go treat you like a queen give
you a feeling like a mom to a daughter
Machiavelli ballootelli I Dey ball
pass Messi You go see me for your tele
Lyrics tin ma ko Dey my belly Bawo lo shey fe je nsi
Come to my place make we party We party all night kama Jo si
Atin jo nsi wan gbe body Allah Allah
Astafirullah Forgive me I'm a sinner
Alhamdulilah By your mercies Moma gbera
Astagfirullah Forgive me I'm a sinner
Alhamdulilah By Your mercies moma gbera
See I no lie You fit lap for my side I no mind(I no mind)
Shey u see pattern Them wan Airdrop me I no slack(I no slack)
Been through hell for this life for
this hustle Grind for the pin sase moju
One man mopol but I get goons Nobody gat u for this hustle
Ọshamo enu ora muscle Shower your blessings times two
Ahhh yay masun I Dey look I no see Moya ji ma suunn
Ọshamo enu ora muscle Shower your blessings times two
Ahhh yay Masun I Dey look I no see Moya ji ma suunn
Astafirullah Forgive me I'm a sinner



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link