IRE (Goodness)
Each and everyday
Working everyday
Praying to God make my blessing no delay
As e dey be,I no fit explain
Na money I dey find I no come here to play
But why e be say?
Some still dey hate
After all the pains wey dem know say we dey feel
Make e better for me na so I dey pray
Make all my enemies later end in shame cos
I've been in the game for a long time
Steady on my grind for a long time
K'olorun k'ogbo adura
K'ode bamishe k'ona kola,oh
I've been in the game for a long time
Steady on my grind for a long time
K'olorun k'ogbo adura ah
K'ode bamishe k'ona kola
Ah-ah k'inle rire gba oh
K'inle ranu gba
Kori dowo kori dola oh
Ye-iye-iye-ahn-ahn
K'inle rire gba oh
K'inle ranu gba
Kori dowo kori dola oh
Ye-eh-eh-iyeh-eh
Working everyday k'oma si holiday
For village mama dey wait
Oluwa bless me before it late
K'araye ma bere bawo losese
Hmm hmm,bawo losese
Kima s'ofunwon pewo l'obamishe
Bad energy stay far away
My blessings on the way make e no delay
People wey underate me
Make dem start to dey hail me
K'adura mummy gba lori mi
All my sins jor forgive me
People wey underate me
Make dem start to dey hail me
K'adura mummy gba lori mi
All my sins jor forgive me
I've been in the game for a long time
Steady on my grind for a long time
K'olorun k'ogbo adura
K'ode bamishe k'ona kola oh
I've been in the game for a long time
Steady on my grind for a long time
K'olorun k'ogbo adura ah
K'ode bamishe k'ona kola
Ah-ah k'inle rire gba oh
K'inle ranu gba
Kori dowo kori dola oh
Ye-iye-iye-ahn-ahh
K'inle rire gba oh
K'inle ranu gba
Kori dowo kori dola oh
Ye-eh-eh-iyeh-ey
Long time,i say long time
I've been doing this been a very long time
This time,i say this time
Gonna show dem say this time na God's time
For many years,been on a lock down
As I don come now me I won shutdown
Oh my God,I dey your hand
So guide me now as I dey move am
As I dey move am
So guide me now as I dey move am
As I dey move am
So guide me now as I dey move am
Um-bara-rey um-bara-rey um-bara-rey-ah
Um-bara-rey-ah-ah
Say dem call me star qenny oh
Um-bara-rey-ah-ah
(zeeone mix)
Um-bara-rey-ah-ah
Working everyday
Praying to God make my blessing no delay
As e dey be,I no fit explain
Na money I dey find I no come here to play
But why e be say?
Some still dey hate
After all the pains wey dem know say we dey feel
Make e better for me na so I dey pray
Make all my enemies later end in shame cos
I've been in the game for a long time
Steady on my grind for a long time
K'olorun k'ogbo adura
K'ode bamishe k'ona kola,oh
I've been in the game for a long time
Steady on my grind for a long time
K'olorun k'ogbo adura ah
K'ode bamishe k'ona kola
Ah-ah k'inle rire gba oh
K'inle ranu gba
Kori dowo kori dola oh
Ye-iye-iye-ahn-ahn
K'inle rire gba oh
K'inle ranu gba
Kori dowo kori dola oh
Ye-eh-eh-iyeh-eh
Working everyday k'oma si holiday
For village mama dey wait
Oluwa bless me before it late
K'araye ma bere bawo losese
Hmm hmm,bawo losese
Kima s'ofunwon pewo l'obamishe
Bad energy stay far away
My blessings on the way make e no delay
People wey underate me
Make dem start to dey hail me
K'adura mummy gba lori mi
All my sins jor forgive me
People wey underate me
Make dem start to dey hail me
K'adura mummy gba lori mi
All my sins jor forgive me
I've been in the game for a long time
Steady on my grind for a long time
K'olorun k'ogbo adura
K'ode bamishe k'ona kola oh
I've been in the game for a long time
Steady on my grind for a long time
K'olorun k'ogbo adura ah
K'ode bamishe k'ona kola
Ah-ah k'inle rire gba oh
K'inle ranu gba
Kori dowo kori dola oh
Ye-iye-iye-ahn-ahh
K'inle rire gba oh
K'inle ranu gba
Kori dowo kori dola oh
Ye-eh-eh-iyeh-ey
Long time,i say long time
I've been doing this been a very long time
This time,i say this time
Gonna show dem say this time na God's time
For many years,been on a lock down
As I don come now me I won shutdown
Oh my God,I dey your hand
So guide me now as I dey move am
As I dey move am
So guide me now as I dey move am
As I dey move am
So guide me now as I dey move am
Um-bara-rey um-bara-rey um-bara-rey-ah
Um-bara-rey-ah-ah
Say dem call me star qenny oh
Um-bara-rey-ah-ah
(zeeone mix)
Um-bara-rey-ah-ah
Credits
Writer(s): Oluwasusi Kehinde
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.