Permission Granted (feat. FAVE)

See that girl for the corner
The way her body confam
Then dem day call me the striker for you girlie I retire
She no dey watch nobody matter she just wanna have fun
For what you do to me
Leave all your bills on me

Come closer (uhh uhh uhh)
Go slower (uhh uhh uhh)
Permission granted to do what you wanty (to me)
Make you dey lose all your senses (for me)
Come closer (uhh uhh uhh)
Oh baby girl go slower (uhh uhh uhh)
For what you do to me
Leave all your bills on me

This no be the kind of love I Dey want
I no wan wait for your door
You give me sugar and honey wey Dey sweet me for body
No go Dey put me for hold
Agriculture? Ain't none to me
Horticulture? Ain't none to me
I rather harvest your loving- we planting the seeds
Baby believe
Ye-ahhh
Don't say that we never tried
We never tried
We never tried
Don't say that we crossed the line
We crossed the line
We crossed the line
Don't say that we haven't met before
You know you're the one my heart still wants

Come closer (uhh uhh uhh)
Go slower (uhh uhh uhh)
Permission granted to do what you wanty (to me)
Make you dey lose all your senses (for me)
Come closer (uhh uhh uhh)
Oh baby girl go slower (uhh uhh uhh)
For what you do to me
Leave all your bills on me
One time make I put it inside
Make I give it to you how you love
Two time baby come wyne
Baby show me what you got

Baby let it go
Know you wanna let it go yeah
Baby make you let it go
Yeah Its King King Promise



Credits
Writer(s): Gregory Promise Bortey Newman, Owusu Twumasi, Chidozie Godsfavour Ugochinyere
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link