Melody

(M-M-Murderer)
(Wooh)

I've been waiting for the day
Now the day has come
Aye tin ponmile
I pray, make I no fall
Kinma leke ota mi (kinma leke ota mi)
Dem no fit buga mi (dem no fit buga mi)
Jah, saani satani (Jah, saani satani)
Reason matter mi (reason matter mi)

You know, for you, I go pull the trigger
Gara burn my cigar
Oh-oh-ohh, my dear
Shey you dey gbadun my sia?
Aromansia
Billion Solar
Baby, o dia

F'arabale, listen to my melody (f'arabale, listen to my melody)
My melody (oh-oh), my melody (melody, melody)
F'arabale, listen to my melody (f'arabale, listen to my melody)
My melody (aje), my melody (my melodyyy)

Oh-oh, for those wey dey show me love
Wey dem dey gimme joy
T'oje kin r'ona lo
I pray, make you no fall (make you no fall)
Iwo ma leke ota eh (Iwo ma leke ota eh)
Wonni le buga eh (wonni le buga eh)
Jah reason matter eh (Jah reason matter eh)

You know, for you, I go pull the trigger
Gara burn my cigar
Oh-oh-ohh, my dear
Shey you dey gbadun my sia?
Aromansia
Billion Solar
Baby, o dia

F'arabale, listen to my melody (f'arabale, listen to my melody)
My melody (oh-oh), my melody (melody, melody)
F'arabale, listen to my melody (f'arabale, listen to my melody)
My melody (aje), my melody (my melodyyy)



Credits
Writer(s): Elijah Olanite, Lateef Abiodun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link