A-Wayy
Holykid music
Away away away
Sauce boy
I think I'm feeling awayyyyy
I'm going awayyyyyy
Away away away alway
See me now for my age 20s
I'm here on my stand like this
I just wan dey blow like breeze
Too much pressure wan dey spoil my peace (oh no)
My Way
You never block my way
You go to Jail
Don't play
I start to dey roll my J and Puff away
Away Awayyy
I looked at myself say I'm not bad don't hate (I'm not bad don't hate)
I looked up to them realized nothing to gain (nothing to gain)
Too many beef sometimes I feel away
To bad talks bad belle wan spoil my Way
Sha ma wo won
Sha ma wo won just dey play
O ma kan won
O ma kan Won do things my way
Too many beef here too many talks sometimes I feel away
Too many friends na too many problem just wan dey my dey (ah ah)
Na talk dem dey talk Ion kill person
Na man wey dey do man dem no dey show mercy
I create my space just want to dey my lane
I dey my comfort zone ion forh for them
Emi bad boy loner
I'm not here for the talks I'm not here for the blunders
Shey you say you no go tire?
Everyday for the thief one day for the owner
I swear you no fit kill my shine
E don tey they don pass my time
Emi omo oro I don play my part
I start to dey roll they kon throw my dice away
Away awayy
I looked at myself say I'm not bad don't hate (I'm not bad don't hate)
I looked up to them realized nothing to gain (nothing to gain)
Too many beef sometimes I feel away
To bad talks bad belle wan spoil my way
Sha ma wo won
Sha ma wo won just dey play
O ma kan won
O ma kan won do things my way
Too many beef here too many talks sometimes I feel away
Too many friends na too many problem just wan dey my dey (ah ah)
Na talk dem dey talk Ion kill person (ah ah ah)

Mixed by jaga

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.