Kolo (Kolomental II)

Bom-
Ayy-ayy-hun
Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat?

Kolo, kolo, kolo
Who open my kolo?
Na where I hide my kolo
Na there I keep my kolomentally
Kolo, kolo, kolo, kolo
Abi you dey on colos? Hm
Wey you open my kolo
For where I keep my kolomentally

Eh-yeah-yeah-eh
For where I keep my kolo
Na who open my kolo?
Na there I keep my kolomentally
Yeah-yeah-eh
For where I keep my kolo
Na who open my kolo?
And na there I keep my kolomentally

Ring, ring
See wahala dey call like, "Ring, ring"
Jobless people dey find wetin do
Ogbẹni, get the fuck out my LinkedIn
Which agbero, which conductor
Wey go make me to press my pim-pim?
Normally, me, I no dey quick vex 'til you poto-poto my business (ayy, ayy-ayy, ah)

Ring, ring
See wahala dey call like, "Ring, ring"
Jobless people dey find wetin do
Ogbẹni, get the fuck out my LinkedIn
Which agbero, which conductor
Wey go make me to press my pim-pim?
Normally, me, I no dey quick vex 'til you poto-poto my business
Oh, yeah oh

Kolo, kolo, kolo
Who open my kolo?
Na where I hide my kolo
Na there I keep my kolomentally
Kolo, kolo, kolo, kolo
(Abi you dey on colos?) Abi you dey on colos?
(O kéré si mi, kogbagidi, yea-yea)
Wey you open my kolo (o kéré si mi, kogbagidi, yea-yea)
For where I keep my kolomentally

Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat?
Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat?
Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat?
Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat?

Credits
Writer(s): Louis Bell, Brendan Grieve, Mcculloch Reid Sutphin, Westen Broek Weiss, Anthony Eubuka Victor, Chuma Nonso Nwokike, Oluseni Paul Oyinlola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link