Pains No More (feat. Avyanna)
Who who who
Lo o o
Arira
Na love i love I no kill person Arira ra yeah
Na straight I dey I no dey hate person
Original the Kwaraboy
Yeah eh
E dey pain me when who suppose support
Dey blocking ways
And e dey sweet me when all my guys dey win and taking over
No need for competition i knew it my way
And i know the road
I can't do wizkid can't Do david na my style I carry Come
Wetin go be go be some no wan me to live
Chasing my dreams village to the city like bororo cattle rearer
Omo ila Di Ara kwara
Aje logbe baba mi trabaye Ila lade wa
Aoun ko wo rade
So If you hear my song you go know many times am not
Happy and I dey try to do my best to better than my Daddy
I was lost music found me only happiness that have got for free
Son of man go say pay for this
Pay for that
Oba lo ba
Oba lo ba wey dey pay my Bills
Pay my dues he wan me to conquer
With no pains say no gain
With this pain we go gain
When will i be good enough
I try my best for y'all to see
But to you everything i do is simply wrong
There ain't no winning with you
Nothing im gon do that's gon make ya proud
Now i'm gon do me never caring how y'all feel
I almost gave an F damn near sent me down to hell
There ain't no winning with you so atleast i'd put me first
I'm gon love me the way i wanna be loved
So If you hear my song you go know many times am not
Happy and I dey try to do my best to better than my Daddy
Son of man go say pay for this
Pay for that
Oba lo ba
Oba lo ba wey dey pay my Bills
Pay dues he wan me to conquer
With no pains say no gain
With this pain we go gain
The only Remedy to your sound

Credits
Writer(s): Avyanna Sunnystar, Festus Adebayo Olayiwola
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.