Gratitude (feat. Oluwacoded)

Yah allah yah rubi
Modupe ore to shey fun mi
So many things wey my eye don see
But i no knw say e go be like this

One day e go be for me
Dem go celebrate me Won ma gon ori mi
Travel round the world Matun dey paris
Ishallah e go be for me

Baba imade koma lori meji
Baba bolu kolori meji
Olohun tete gbo temi
Karaye ma fimi shesin

I believe God e no go do ojoro
Na turn by turn na the way me i follow
I no dey talk to the things wey i don't know
I no dey dull cus this life na yolo

Life na yolo
I no dey dull cause this life na yolo
I say life na yolo
Oh lord have mercy

Adupe ore to shey lanu
Ore to shey loni
Forever grateful i will never be lonely
Zero panic cause oluwa dey for me
Yah allah yah rubi si oju anu womi
Yah allah yah rubi si oju anu womi
Time no dey ojo lon si oju anu womi
Iya nbe ni le edakun si oju anu womi
Yah allah yah rubi si oju anu womi

God is real because I know for a fact that I'm not operating off my own strength.
Very soon we go ja Benz ooo
Ya robi ati ara ati ebi
Please protect my family
Save me from my frenemies
Mon be o ya robi
Fisho re shomi
Wola anobi
Fisho re shomi
Them go surely celebrate me
Patiently waiting
Loosing it lately

Adupe ore to shey lanu
Ore to shey loni
Forever grateful i will never be lonely
Zero panic cause oluwa dey for me
Yah allah yah rubi si oju anu womi
Yah allah yah rubi si oju anu womi
Time no dey ojo lon si oju anu womi
Iya nbe ni le edakun si oju anu womi
Yah allah yah rubi si oju anu womi

Oluwa lo ni agbara
Kosi agbara konkon lowo wa o
Lowo wa oo
Say them call me BoyC



Credits
Writer(s): Toluwani Olamide
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link