One More

One more time
One more time
One more time (yo dibs)
One more time
One more time (baby)
One more time
One more time
One more time
Wo wo wo
Emi omo D!

There's something in this my drink
Energy don full for body
Damn the fucking consequences
We gonn party Till the morning
Somethings moving inside my jeans
Make I no see person pikin
For my wall na there she go pin
Baba God forgive all my sins

(Hmmm there's something)
Something In my room
Something in my lolo
Something in my head
Bursting my bololo
My eye don dey red
Like I get apolo
Something
Make a man wan dey kolo

Something one thing
Oh something one thing one thing one thing
Something one thing
Oh something one thing one thing one thing

Bae bae
OuuWee my baebae (hmmm)
Oh Many things you dey do to me
Wey just dey drive me crazy
And lately
I'm misunderstood but I'm feeling good
So I no get time to dey shalayeye
Ohh yeye
Omo de yi
KINI?
Your body wan
KILL ME
Ye ye ye
Be like my eye Dey turn me
I don't know if

(Hmmm there's something)
Something In my room
Something in my lolo
Something in my head
Bursting my bololo
My eye don dey red
Like I get apolo
Something
Make a man wan dey kolo

Something one thing
Oh something one thing one thing one thing
Something one thing
Oh something one thing one thing one thing

One more time
One more time
One more time (yo dibs)
One more time
One more time (baby)
One more time
One more time
One more time



Credits
Writer(s): David Williams
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link