Realest Gee

You dey give me monster energy
Lift me up when i dey weak
And i feel the butterfly
In my belly
You dey lead me on
I will be there when you call me
I will be there when you need me To kiss and rub you my lotion Tonight
I will be there when you want me
I go dey run when you hit me up
Squeeze and give you my potion Tonight

You dey me vibe
You dey give me peace
You dey give me ginger
No be lie
It was just a hi
It was just a vibe
Now all my life
I wan dey ride with you
You go dey my side
I go dey your side
And ama turn your green lights on
All the night
Seven days a week
Different trips
I no go jakpa leave you go london

Me i be the realest gee
You the realest bae
Best part is that you
Match my energy
Man dem calling
Girls them want me
But we ain't gon reply them
Cox them wicked I swear
I dey like the feeling
When you feeling my p
When I dey with you
I dey geti more peace
And I like the way you
Organise me
And energise me my sugar bae
Na the kind kele wey I need
Say na the kind girl i go spray
My pounds and dollars
I dey happy cox am stuck on you
And you stuck on me
So i go fuck with you

You dey me vibe
You dey give me peace
You dey give me ginger
No be lie
It was just a hi
It was just a vibe
Now all my life i dey ride with you
You go dey my side
I go dey yours side
And ama turn your green lights on
All the night
Seven days a week
Different trips
I no go jakpa leave you go london



Credits
Writer(s): Andrew Idaewor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link