Popsi

Yeye ye ye
It's drills on the beat
Its Dicekid
Yea
Make I tell you things Wey my eyes don see
Steady putting work Mana be like donkey
Everyday on cruise
Way too many bruise
Omo e no easy but we Keeping it cool yeye
Na where the money dey
There na me go dey
Where the shodi dey
Gurla me go dey
Got me steady on my knees o
For this gbedu put it on repeat o ye
I be bad boy na me do pass o
And we got toys for who trespass o
Abeg no try me Mana don yeye
For the street yunno Mana don yeye
Way too many things be like everyday
In everything you do try dey meditate
Gen Z but I dey move like osadebe
Adeleke,tafawa balewa
Way too many things be like everyday
In everything you do try dey meditate
Gen Z but I dey move like osadebe
Adeleke,tafawa balewa
I be popsi
Popsi
Wey dey do your mumci
Must to Rock your body o
Me I be your popsi o
Steady steady move like adeleke
I be popsi
Popsi
Oya where your mumci
(Oya Who be popsi o)
Me I dey ball like dondi o
Cos me getti money o
So me say
Pop man be the reason I dey steady grind
If you doubt am bro my energy go still revive
Big dice steady kicking Check my shodi guy
Been a long time now I'm here shi is so divine
Way too many things be like everyday
In everything you do try dey meditate
Gen Z but I dey move like osadebe
Adeleke,tafawa balewa
Way too many things be like everyday
In everything you do try dey meditate
Gen Z but I dey move like osadebe
Adeleke,tafawa balewa
I be popsi
Popsi
Wey dey do your mumci
(Steady steady move like adeleke)
Must to Rock your body o
Me I be your popsi
Mana making move like adeleke
Make I tell you things be like everyday
I be popsi
Popsi
(Steady putting work like adeleke)
Cos me getti money o
Where the money
Where the money
Making money
Where the money dey ya
Making money
Where the money
Making money
It's Jesse the hitmakah



Credits
Writer(s): Gotip Victor Joseph
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link