EGUNGUN
Another banger
Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop the gbẹdu, the gbẹdu it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, ọmọ, for later
And if you owe me money, pay me, I no fit forget my raba oh, for where?
Normal level, una know me
Wahala boy gan-gan, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku, California Backwood, make me zuzu, zuzu
Ṣebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
Emi ni dollar еarner, ọpẹ oh
Emi ni water bеnder, diamond all over me oh
Tinukẹ, she dey dance to my gbẹdu oh, pa wọn
Ẹja nla oil full my dada ohh, dada oh
No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am
I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, oh
Half wey you pay, fit carry many artist, except Rema o

Hey, ebelebe-belebe-bebe (ebelebe)
Ah, who be that girl wey dey shake ikebe? (Call am, make we for dey)
Call am, make we for dey
Big nyash, she con get K-K-K-K, eweleke
50K dollars, use am spray, no lele

Credits
Writer(s): Divine Ikubor, Hunter Michael Ovie
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.