Blood of Jesus

Ahhh major
It's Graham ddddd baba naw
Ach so

Somebody see me dey ask me say
Why I dey for door mouth oh
Me I tell am say outside cost
And inside house e hot oh
And I no too sure if I go
See food today chop ooh
Can you give me 1k
He look me hiss my head e burst o

Pass me the
Gimme the
Pass me the
Me I won feel irie eee
Me I won feel irie eeeehh

Pass me the
Gimme the
Pass me the
Me I won feel irie eee
Me I won jogodo

I want to live my life
I want to Dey alright now
I want to enjoy life
I need peace of mind
Nobody stress my life now
Do I look like your father
I want to make my Raba
I won protect my life

Blood of Jesus
All these people them too Jealous
Small success now them won kill us
Cover me blood of Jesus

Uhh positivity
Everybody know say me originality
Where I come from
You know my nationality
Omo naija yeah we get ability ee ahhh
Many principalities
Yeah me get the energy and physicality
Nothing wey I no fit do possibility
Me I no dey joke with my spirituality ee ahh
No be ordinary thing
Many okpokpais dey my community
Na so all of them try stop my ministry
Me I look them I flex pass me

Pass me the
Gimme the
Pass me the
Me I won feel irie eee
Me I won jogodo

I want to live my life
I want to Dey alright now
I want to enjoy life
I need peace of mind
Nobody stress my life now
Do I look like your father
I want to make my Raba
I won protect my life

Blood of Jesus
All these people them too Jealous
Small success now them won kill us
Cover me blood of Jesus

It's Graham Ddddd baba
You major ehnnn



Credits
Writer(s): Nzeh Onyemike
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link