Rain
(Set my gaze on you)
(This kind pain don do)
Ola crown na my name Aje!
(Set my gaze on you)
(this kind pain don do)
(Set my gaze on you)
On you
In my room alone
I be scratching body
Cus I am getting worried
No fit tell anybody
Cus no be person send me
I hold am for me belly
He gat me sweating
Cus the matter gbona
Feli feli (feli)
I don Dey dream am since January
So many plans
Wey don fail many casualties
So many people wanna use me brag
Omo wa ni
Kin ma lo join que
Na wetin dey seru bami
Cus he don Dey delay
Mama don Dey complain
So I yell out in pain
Baba send down the rain
Cus he don Dey delay
Mama don Dey complain
So I yell out in pain
Baba send down the rain
Send down the rain
(Set my gaze on you)
(This kind pain don do)
Send down the rain
(Set my gaze on you
On you
Baba send down the rain
Set my gaze on you
This kind pain don do
Send down the rain
Set my gaze on you
On you
Baba send down the rain
Little friends Many foes
Everybody don Dey go
Be like say I don Dey jonz
Wey make me dey pariwo
See the post wey I hold
Na money fit make me goal
Everybody say na time
Gradually we getting old o
Be like say the hope na lie Sha
Shey u see the tears for my eyes Sha
Time don Dey go jarey Sha
Eh ori mi o eleda
Cus he don Dey delay
Mama don Dey complain
So I yell out in pain
Baba send down the rain
Cus he don Dey delay
Mama don Dey complain
So I yell out in pain
Baba send down the rain
Send down the rain
Many many things Bobo desire
Make I no go broke
When I retire
Many many things Bobo desire
Send down the rain
(Set my gaze on you
On you
Baba send down the rain
Many many things Bobo desire
Make I no go broke
When I retire
Many many things Bobo desire
Send down the rain
(Set my gaze on you
On you
Baba send down the rain
(This kind pain don do)
Ola crown na my name Aje!
(Set my gaze on you)
(this kind pain don do)
(Set my gaze on you)
On you
In my room alone
I be scratching body
Cus I am getting worried
No fit tell anybody
Cus no be person send me
I hold am for me belly
He gat me sweating
Cus the matter gbona
Feli feli (feli)
I don Dey dream am since January
So many plans
Wey don fail many casualties
So many people wanna use me brag
Omo wa ni
Kin ma lo join que
Na wetin dey seru bami
Cus he don Dey delay
Mama don Dey complain
So I yell out in pain
Baba send down the rain
Cus he don Dey delay
Mama don Dey complain
So I yell out in pain
Baba send down the rain
Send down the rain
(Set my gaze on you)
(This kind pain don do)
Send down the rain
(Set my gaze on you
On you
Baba send down the rain
Set my gaze on you
This kind pain don do
Send down the rain
Set my gaze on you
On you
Baba send down the rain
Little friends Many foes
Everybody don Dey go
Be like say I don Dey jonz
Wey make me dey pariwo
See the post wey I hold
Na money fit make me goal
Everybody say na time
Gradually we getting old o
Be like say the hope na lie Sha
Shey u see the tears for my eyes Sha
Time don Dey go jarey Sha
Eh ori mi o eleda
Cus he don Dey delay
Mama don Dey complain
So I yell out in pain
Baba send down the rain
Cus he don Dey delay
Mama don Dey complain
So I yell out in pain
Baba send down the rain
Send down the rain
Many many things Bobo desire
Make I no go broke
When I retire
Many many things Bobo desire
Send down the rain
(Set my gaze on you
On you
Baba send down the rain
Many many things Bobo desire
Make I no go broke
When I retire
Many many things Bobo desire
Send down the rain
(Set my gaze on you
On you
Baba send down the rain
Credits
Writer(s): Iyiola Adebayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.