B.O.M.B (Body on my Body)

She no be person wey dey gum body (Gum bo ehh)
But when she see me e come be polygum
E con dey funny me like totori (e be totori ah)
Because the matter be like stolen funds yeah
She thief my heart like ole (ole ole)
But no lele I dey catch ole (I dey catch oleee)
If e be ball if e be jay jay
You be jay jay make I be your only baller yeah

I be the person wey you want o (wetin you want o)
I be that somebody (somebody)
Girlie make we gum body
And for the matter no dey form for me
She kon dey totori (totori)
My bo body
Like somebody
Oh somori (somori)
Osomo
Alomo (kolobi)
Ka gbomo o
Ka turn up
She kon dey totori (totori)
My bo body
Like somebody
Oh somori (somori)
Osomo
Alomo
Ka gbomo o
Ka turn up

Oya o
Agbani dance for me
Shakey your body, wine for me
Juju wey them dey do, e no dey work (no dey, them dey doo)
But you dey work for me
Shakey your bumbum
Shakey your body too (Shakey your body too)
I love the way you wine for me (Shakey your body too)
Shakey your bum bum
Shakey your body too
I love the way you wine for me

I want to arrange your body like furniture
Ta lo so kpe ko por
Loving you less is a metaphorrrrr
Arrange your body like furniture (furniture)
Ta lo so kpe ko por (lor)
Loving you less is a metaphorrrrr

Yeahhh
Body on my body
Body all night long (your body)
Body on my body (your body)
Ahhhhhnnn

I be the person wey you want o (wey you want o)
I be that somebody (somebody)
Girlie make we gum body
And for the matter no dey form for me (form for)
She kon dey totori
My bo body
Like somebody (oh oh)
Oh somori (oh oh)
Osomo (oh oh)
Alomo
Ka gbomo o
Ka turn up (ka turn up)
She kon dey totori
My bo body
Like somebody
Oh somori
Osomo (oh)
Alomo (oh)
Ka gbomo o
Ka turn up

She no be person wey dey gum body (gum body)
But when she see me e come be polygum (oh oh oh)
E con dey funny me like totori (totori)
Because the matter be like stolen funds yeah (oh oh oh)
She thief my heart like ole
But no lele I dey catch ole (no lele no lele)
If e be ball if e be jay jay (jay jay jay)
You be jay jay make I be your only baller yeah

I say make I dey my own
You de rigmarole
For my head e dey be like say you be my own (rigmarole, rigmarole)
You be ole
No lele I dey catch ole (rigmarole)
I say make I dey my own (dey my own)
You de rigmarole
For my head e dey be like say you be my own (rigmarole, baby oh)
You be ole ah
Me I dey catch oh ahnn

Body on my body (oh oh oh oh)
Body all night long (show me your body)
Body on my body (show me your body)
Ahhhhhnnn (gimme your body)
Body on my body (gimme your body)
Ta lo so kpe ko por (gimme your body)
Loving you less is a metaphorrrrr (gimme your body)
Gimme your body



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link