Favour Go Follow Me

Favour go follow me
Mercy go follow me
I'm serving a living God oh
Mercy go follow me
Anywhere I go Jehova go cover me
Favour go follow me
Mercy go follow me
I'm serving a living God oh
Grace go follow me
Anywhere I go Jehova go cover me

Who will say and it come to pass
When obi n' igwe have never spoken oh
Ihe okwuru n' isi m ga emezuriri oh

Oh oh oh iye iye iye iya

Oh oh oh iye iye iye iye

He paid a debt he did not owe
I owe a debt but I couldn't pay
Jehova jireh emewo ya omekwara ya n' oge ya

Jehova Nisi emewo ya omekwara ya n' oge ya

Onye si na Ike adighi eh
Nwa chi obubo si n' ike adighi eh
Ike di na obara chukwu nu
Okwa onye osi biri ga ebi oh
Onye osi palie opalie
Onye omere eze ga abu eze

Favour go follow you
Blessings go follow us
We're serving a living God
Ife adighi ako ebe ona adi oh
Anywhere you go oh
Jehova go cover you

Favour go follow me
Mercy go follow me
I'm serving a living God oh
Grace go follow me
Anywhere I go Jehova go cover me

Who can challenge Jesus oh
Onye ahu obu onye
Na him be my leader director
Provider protector the giver of life
He de waka for my matter oh nwa eze adighi efu na mba oh

Iye ye ye ye ye oh
(jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya)
Uwo wo wo wo
(jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya)
Iye ye ye ye
(jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya)
Oh oh hoa
(jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya)
Oh oh hoa
(jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya)
I'll dwell in the house
(jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya)
The house of the lord oh
(jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya)
Yeh eh
(jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya)
Yeh iye eh
(jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya)
Uh uwoo

(jaya nma aya oh oh jaya nma aya nma aya)



Credits
Writer(s): Oluwasegun Noah Adegbamigbe, Ebuka Prince Phd Ejimonyeibe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link