Bother Me

Ko si owo ko si ọrọ
Mi gats hustle on strictly
Ma comment allez vous mi
Ti o ba di ọrọ owo fun mi l'owo mi

Ko si owo ko si ọrọ
Mi gats hustle on strictly
Ma comment allez vous mi
Uptibaba oh no no no uh uh-un

(Makesense knack the ganga)

Person wey no wear your Timberland
Go want teach you how to waka
They go want details for your matter
But no go fit drop funds for your aza

They for don Titanic my boat
If no be God wey dey keep me afloat
Only me know wetin hook me for throat
No think say na mouth when I say I go blow
(Blow)

Abegi no dey bother me
(Bother me)
E get like 99 wey dey cover me
Nobody sendi my papa
No be Otedola
I just wan chop my life just dey stack up my dollars

Abegi no dey cover me
(Cover me)
Problems choke 99 wey dey bother me
(99 wey dey bother me)
Mi nuh fi sendi their papa
No be Otedola
I just wan chop my life just dey stack up my dollars

Abeg forget
You see all the side talks nuh mi problem
Na to gather Bitcoins fi mi wallet
If you geti plug make you connect

(Ah-hah)

Abeg forget
All the side side talks nuh mi problem
Na to gather Bitcoins fi mi wallet
If you geti plug make you connect

The hustle don tey
No be four days
I either kill a beat
Or leave am bandaged
Until my last day
I no go calm yeh
Just call me Yeezy now
'Cause me I Kanye (Ye)

My brother nwannem
Just call me convict
'Cause where the bar e dey
Na there I wan dey (there I wan dey-eh ah-aye)
This my life eh
Gats soft surely (eh)
E no suppose dey hard 'cause e no be concrete ee-ee eet

Abegi no dey bother me
(Bother me)
E get like 99 wey dey cover me
(99 wey dey cover me)
Nobody sendi my papa
No be Otedola
I just wan chop my life just dey stack up my dollars

Abegi no dey cover me
(Cover me)
Problems choke 99 wey dey bother me
(99 wey dey bother me)
Mi nuh fi sendi their papa
No be Otedola
I just wan chop my life just dey stack up my dollars

Abeg forget
You see all the side talks nuh mi problem
Na to gather Bitcoins fi mi wallet
If you geti plug make you connect

(Ah-hah)

Abeg forget
All the side side talks nuh mi problem
Na to gather Bitcoins fi mi wallet
If you geti plug make you connect

(Makesense knack the ganga!)

Abeg forget
All the side side talks nuh mi problem
Na to gather Bitcoins fi mi wallet
If you geti plug make you connect

Ko si owo ko si ọrọ
Mi gats hustle on strictly
Ma comment allez vous mi
Ti o ba di ọrọ owo fun mi l'owo mi



Credits
Writer(s): Paul Hussaini Salawai
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link