On God

Oh my dream na to pull up in a Lamborghini
Wen I play am always winning
I blame your instinct
You better treat it
I Dey face my face my fears
All day no sleep am steady grinding
So am Neva lacking
Waiting on God
Wen is my time on clock
Make I give dem noni stop yo

Cos I Dey on God o
Ino fit to stop o
Brother no be luck
Na by grace no be by work x2

I go Dey give dem give dem till enternity
My people no go wamiti
Say this life say na vanity
Buh for money thing eni wamiti
Eh na money on my mind o
Do anything just to get the money
Baba forgive us o
We don do many things for money
Cus boys don go go astray
Blessings no delay
Make e Dey come in day by day
I go run my race
Even if na relay
My head my head o
She say she wan go give me
Buh wetin Dey head pass all this head
Buh go ahead o
My head o my head o
She say she wan give me head o
Buh wetin Dey my head pass all this head Buh go ahead o
Cos I Dey on God o
Ino fit to stop o
Brother no be luck
Na by grace no be by work



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link