GIVE ME PURPOSE
In my zone, I'm in my lane
Oti pe ta tin shaye
Tin ba ni o ni parley
Emi gan oni gbagbe
No one else do like this
I just want to jaiye
I no dey fight
I just want come show my face
I just want to go my way
I just dey climb
I no want to start again
I just come I know my place
I no dey whine
I no want cause trouble, eh
I no want to come in vain, ah
I just dey high
I no want to come down, eh
This life gats be more than pain, hey, see
Give me purpose
Lead me onto
Free my mind, oh-oh, eh, see, oh-oh
Give me motor (motor)
Make I no slow
My water wan flow, oh-oh, eh, oh-oh
Wetin you dey find? You dey come my way now
(Wetin you dey find? You dey come my way now)
I know you wan fight you dey call my name
I know you wan shine you dey call my name
Wetin you dey call my name for?
You dey call my name for?
Aje, deep down in my soul
Aje, feeling that deep down low
In my-, in my-, in my soul
One step ahead like tic-tac-toe
Tin ba ni o Roger Milla o
Throwing me shade but they stealing my flow
Balling like Argentina o
Free my-, free my-, free my bro
Nothing to say just sit down home
No sleep, I bill my chro'
Big deal, me I'm blown
Ika o nika, wey gbe oshika o nika
Dance like Shina Peters
Were emi gan onigba
I no dey fight
I just want come show my face
I just want to go my way
I just dey climb
I no want to start again
I just come I know my place
I no dey whine (whine)
I no want cause trouble, eh
I no want to come in vain (eh, ah, ah)
I just dey high (high)
I no want to come down, eh
This life gats be more than pain, eh, say
Give me purpose
Oti pe ta tin shaye
Tin ba ni o ni parley
Emi gan oni gbagbe
No one else do like this
I just want to jaiye
I no dey fight
I just want come show my face
I just want to go my way
I just dey climb
I no want to start again
I just come I know my place
I no dey whine
I no want cause trouble, eh
I no want to come in vain, ah
I just dey high
I no want to come down, eh
This life gats be more than pain, hey, see
Give me purpose
Lead me onto
Free my mind, oh-oh, eh, see, oh-oh
Give me motor (motor)
Make I no slow
My water wan flow, oh-oh, eh, oh-oh
Wetin you dey find? You dey come my way now
(Wetin you dey find? You dey come my way now)
I know you wan fight you dey call my name
I know you wan shine you dey call my name
Wetin you dey call my name for?
You dey call my name for?
Aje, deep down in my soul
Aje, feeling that deep down low
In my-, in my-, in my soul
One step ahead like tic-tac-toe
Tin ba ni o Roger Milla o
Throwing me shade but they stealing my flow
Balling like Argentina o
Free my-, free my-, free my bro
Nothing to say just sit down home
No sleep, I bill my chro'
Big deal, me I'm blown
Ika o nika, wey gbe oshika o nika
Dance like Shina Peters
Were emi gan onigba
I no dey fight
I just want come show my face
I just want to go my way
I just dey climb
I no want to start again
I just come I know my place
I no dey whine (whine)
I no want cause trouble, eh
I no want to come in vain (eh, ah, ah)
I just dey high (high)
I no want to come down, eh
This life gats be more than pain, eh, say
Give me purpose
Credits
Writer(s): Ayodele Rafiu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.