Still

We go still dey, dey, dey, dey, dey
We go still dey, dey, dey, dey, dey
(We go still dey, dey, dey)
We go still dey, dey, dey, dey, dey
Lokocina Opeyemi o
We go still dey, dey, dey, dey, dey

Babe, I'm not here for trash (I'm not here for trash)
'Cause I no be LAWMA, oh (oh, yeah)
But here for your love
'Cause I be lover o
Give me a chance, orekelewa o
Na your side I wan dey every minute and every hour o

You're such a pretty girl that I have never seen
Your love dey make me high like cannabis
Do lika-that, baby, do lika-this, oh
See, I no fit play you like a janglover
Oh, my sweetie Veronica
I want dey with you forever, me say forever and ever, oh

As you dey do me good, continue to dey do me good
So I no go complain, so I no fit complain (e-yeh-eh)
As I dey do you normal, do you proper
Naso I go dey do, baby, I no go change
Trust me, babe, I no go change
I be the Adam, girl, you be the Eve
Only me and myself, girl, koma selomi, huh-huh (koma selomi)
'Til eternity me say-ay-ay-ay

We go still dey, dey, dey, dey, dey (dey, dey, dey, dey, dey)
We go still dey, dey, dey, dey, dey (dey, dey, dey, dey, dey)
We go still dey, dey, dey, dey, dey
(We go still dey, dey, dey, dey)
We go still dey, dey, dey, dey, dey

Just one

(Dey, dey, dey, dey, dey) I no fit play you like a janglover
We go still dey, dey, dey, dey, dey (forever and ever)
We go still dey, dey, dey, dey, dey



Credits
Writer(s): Lokocina Opeyemi, Lukmon Opeyemi Ayobami
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link