Dnd

(Linch)
I'm at a point in my life, where I need no stress
If you call me, I no pick, brother mi, no vex
I'm on DND, check on me, check on me
(Unstop')

Make nobody blooda me
I know my mama pikin (I know my mama pikin)
Awon alabosi wan reason mi
Some still dey call me paddie (some still dey call me paddie)
They wan take the peace in me (they wan take the peace in me)

I'm at a point in my life, where I need no stress
If you call me, I no pick, brother mi, no vex
I'm on DND, check on me (I'm on DND, check on me)

If you call me, I no pick, brother mi, no vex oh

Been a long way coming, they wanna see me falling
Mo jabo ti, mo jabo ti ye-ye
Gbe won saare bi Usain Bolt
Na jejely I dey go
Mu Sprite pelu coco, roll my claro
Pass ewe, smoke my pains away
I dey hustle, no sleep every day
Make e no be say man work e no get gain
I'm chasing my dream and I'm chasing the fame
Pass ewe, smoke my pains away, yeah, ye-ye

Make nobody blooda me
I know my mama pikin (I know my mama pikin)
Awon alabosi wan reason mi
Some still dey call me paddie (some still dey call me paddie)
They wan take the peace in me (they wan take the peace in me)

I'm at a point in my life, where I need no stress
If you call me, I no pick, brother mi, no vex
I'm on DND, check on me (I'm on DND, check on me)
I'm at a point in my life, where I need no stress
If you call me, I no pick, brother mi, no vex oh
I'm on DND, check on me (I'm on DND, check on me)

If you love me, call me
Check on me, check on me
I'm on DND, check on me
Check on me, check on me, check on me
I'm on DND, check on me

Credits
Writer(s): Akpomeyoma Kehinde Oghenero
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link