Omo Araye

Shebi dem talk say poor man no Dey love
Abi wetin dem wan kon Dey talk
Shining bright like a diamond stone
Na my self I know mio mo enikon
If I Getty money me I wan Dey ball
Owo to por owo ti ko letan
Up up way nahim I wan Dey go
I no go ever settle for less

Omo to sa ile
Oma ra aye
If you don hustle lo
Pada sile
Cus all the glory belong to God
Pray everyday for more blessings
Omo to sa ile
Oma ra aye
If you don hustle lo
Pada sile
Cus all the glory belong to God
Pray everyday for more blessings

My story sweet e be like parody
Everybody hear my melody
I've been listening now y'all hear me
My pills are ready bring me selophane
I've been tripin my heart skippin
I'm not sleeping i don't sleep
Until my dealer bring my medicine
My legs are shaking but I can't shift
Omo to sa ile
Oma ra aye
If you don hustle lo
Pada sile
Cus all the glory belong to God
Pray everyday for more blessings
Omo to sa ile
Oma ra aye
If you don hustle lo
Pada sile
Cus all the glory belong to God
Pray everyday for more blessings



Credits
Writer(s): Oriola Michael
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link