Testify

(Nwammy)
Dowsk sk
Okwaifu

Every successful person has a painful story
Every painful story has a successful ending
Failure, failure is a step to success
So keep hustling till you cash out the biggest
Don't give up in any condition
Slow motion is better than no motion
I encourage people to realize there action
Stay focused
No dulling
And ignore the distraction
Owutegi biko, don't take it personal
Good conversation start, with good listener
Never reveal your next move think wisely
Bro use your head before them go use am torn spanner
I focus on money like pikin way dey suck breast
Asinn... I wan use 1 stone kill 7 birds
Nah why I carry hustle for shoulder like soja
Brother u see this matter, Nah you solve am

Onwe ihe agwa'gi
Onwe ihe agwa'gi
Onwe ihe agwa'gi
Okwi, Okwi, Okwaifu

Backward never
Forward ever
Asia must help a brother
Wella Wella
Person wey dey cry dey see road oh
Dream your dream to achieve my own goal oh
Life is not perfect
Be greatful for what you have
No be everybody way dey America dey enjoy life
Believe in yourself oh
Yourself help yourself oh
Hope on ur yourself cause Oil dey your head oh
Nothing concern agbolo with overload
I just want remaind you say this hustle nah OYO
Some will take their own dey interested on your own
No depend on anybody abobi uche gi oh
Believe In yourself life nah turn by turn
Poverty bye bye add am for your prayer point
Say oluwa I no wan see problem way big pass my account balance
Maka onwere ihe chukwu n'ama nmewu ma ikolu ya

Onwe ihe agwa'gi
Onwe ihe agwa'gi
Onwe ihe agwa'gi
Okwi, Okwi, Okwifu

Dowski
Okwaifu
Nwamammy
(On the beat chify jay)
Badoo onwe ihe agwa'gi oh
Glassy nwa awada



Credits
Writer(s): Fabian Hycent Chukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link