Street 101

Person wey life don jam go know say i dey sing oo
If man don too broke, He go weak oo
Even if I sleep i dey think o
Even if I close eyes i swear I dey sing oo
Person wey life don jam go know say i dey sing oo
If man don too broke, He go weak oo
Even if I sleep i dey think o
Even if I close eyes i swear I dey sing oo

Mo sanle, I just dey hustle for my pay
If I no come make am tell me wetin be my gain?
Mo re ile odun dem ask me why me i no stay
Dem we no know say bad man no dey play

Person wey find money no dey off data
Person wey play football no dey get hunchback
Eyin ota ile mo ni e wa bi gba
Mo ti shey etutu agba, Ewa bi gba

Hard times be like sugar, Without am story no sweet oo
If by sleepless nights, Vigilante suppose rich oo
Na person wey give me corn, Me i go connect oh
Brother me and you suppose collect oh

Na person dem debit, Na still person dem credit oh
Eye wey no see sleep, E suppose see slips oh oh
Ewe ewuro lo ni ke mu temi ro
Ewe oriji loni ke fo'rijimi oh

Shebi na the hot water na him come dey make egg strong
Na the same water na him make yam soft
The same traffic light wey tell you make you go
Shebi na him on the red say make you stop

Mese mese kin se be tie ko ma dun oh oh ah
Ki'aye temi ko ladun ye yeh ah
Bo'ri fo'ju kan orun yiyo lo mayo
Tomode ta'gba e ma yonu si'mio

Eyin to la aye e duro timi oh
Kima shey shubu shemo pe omode ni mi oh oh
Person wey never see life go think na him wise pass
T'omode t'agba e ma yonu simi oo



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link